menu-iconlogo
logo

Ogo Ni

logo
Letra
Ogo ni

Boy way osheyy

Ogo ni

Boy way aje

Anyhow anyway kowo sha wole

Julio casa shanonwole

Lifestyle wey porsh ni mo fe ma gbe

You cant belive in me more than i believe in me

(ajeh)

Back then when loud no dey arizona lafi jogor

I no dey just go anywhere dey call me i dey thread with Caution omo ton fe ri

Closer to the prophecy

Striker ti o wo jesi

Small intro nikan leri

Allah Wallahi

Ginger my guys

Make e reach our side

Ki omo ope le gba loading

Morning and night

Bobo dey hustle and grind

Make e reach our time

Dem no dey force diamond to shine

Ogo ni

Ogo ni

Opolo lon fi jawo

Olowo lo man yan wo

Ishan ko lo fi pawon

Owo lon fi wo wo

Psalm 93 cover

Gbomo sinu chopper

Moti gba dollar

Make i no suffer

E ba mi wonola kin shono

Back then when loud no dey arizona lafi jogor

I no dey just go anywhere dey call me

I dey thread with Caution omo ton fe ri

Closer to the prophecy

Striker ti o wo jesi

Small intro nikan leri

Allah Wallahi

Ginger my guys

Make e reach our side

Ki omo ope le gba loading

Morning and night

Bobo dey hustle and grind

Make e reach our time

Dem no dey force diamond to shine

Allah Wallahi

Ginger my guys

Make e reach our side

Ki omo ope le gba loading

Captain chris my guy

Bobo dey hustle and grind

Make e reach our time

Dem no dey force diamond to shine