menu-iconlogo
logo

Things I Know

logo
Тексты
Baby do that, baby baby do that

Baby do that, baby baby do that (check out that bass)

Steady trying, dem are trying to kill my vibe

I no getti time for no f**g parasite

I just want liquor and a likkle bit of ice

Money and my peace I never compromise

Me know say talk is cheaper

When you see me them attention seeker

Double XL the girls dem ah ginger

My baby you for signal me make I know

Baby you for ginger me make I know

Feel it coming close

Eh, I can feel it coming closer eh

E be like gongo aso

I stand on what I know, what I know

Come make I tell you the things I know

Faaji na turn by turn

My baby fine, fine, fine

Give you my time, time, time

Oya listen, the things I know

Faaji na turn by turn

Baby do that

It's the way she move body oh

Na the way she ju ibadi

Baby do that

It's the way she move body oh

Baby softly move body

See the way I'm feeling right now is a vibe say no money can buy

It should have been a crime way she whine fit to kill mankind

Why you do that, tell me why she do that?

You should see the way she dey do the rumba

You should see the way her body dey maneuver

Wetin she give me chop I don't know

Know say I pull up when she want, want wants ooh oh oh

E be like gongo aso

I stand on what I know, what I know

Come make I tell you the things I know

Faaji na turn by turn

My baby fine, fine, fine

Give you my time, time, time

Oya listen, the things I know

Faaji na turn by turn

E be like gongo aso

I stand on what I know

Come make I tell you the things I know

Faaji na turn by turn

My baby fine, fine, fine

Give you my time, time, time

Oya listen, the things I know

Faaji na turn by turn

It's the way she move body oh

Na the way she ju Ibadi

It's the way she move body oh

Baby softly move body

Baby do that, baby baby do that

Baby do that, baby baby do that