menu-iconlogo
logo

Ogologo

logo
เนื้อเพลง
Ogologo Lyrics

Yeh Yeh

Ogologo mma

Ogologo mma agha Fit to fight your fight

Ogologo mma agha be the man I get Ogologo mma agha Him dey talk my talk

I no need Bandana

But if I kneel down na wahala

Enemies go dey hala

But dem no fit face my Father O

E no get wahala

If I need help I dey hala

See my life e no get drama

E no be like zee world Isabella

Ah Ah Eh

Ogologo mma agha Ibu Ogologo mma Agha Ogologo mma

Ogologo mma

Ogologo mma agha

(ah ah ah)

Ogologo mma agha Ibu Ogologo mma Agha Ogologo mma

Ogologo mma

Ogologo mma agha

Well it's still loving for me

The God wey do am for me

Carry my matter hol' am for hand

E finish am for Calvary O

Ogologo mma take away all my pain O Now you don cover my shame

Fight all of battles

Oh yeah

I no need Bandana

But if I kneel down na wahala

Enemies go dey hala

But dem no fit face my Father O

E no get wahala

If I need help I dey hala

See my life e no get drama

E no be like zee world Isabella

Ah Ah Eh

Ogologo mma agha Ibu Ogologo mma Agha Ogologo mma

Ogologo mma

Ogologo mma agha

(ah ah ah)

Ogologo mma agha Ibu Ogologo mma Agha Ogologo mma

Ogologo mma

Ogologo mma agha

Na You dey prepare my table O Everything I need You are able O And i tap Blessings upon blessings I need cable oh

Say na You dey prepare my table O Everything I need You are able O And i tap Blessings upon blessings I need cable oh