menu-iconlogo
logo

Call Waiting

logo
เนื้อเพลง
7 o'clock wo mba yɛ

M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ

2:30 wo ndaa yɛ

Call waiting

If I getty wing like an Eagle

I will fly to anywhere you dey

Make I be your superhero o yeah

Tell me what be your pin code

So I go open all the doors for your heart

What be the issue

Cause I dey feel the melody when we dey just you and me

We go dey spiritually

If you dey feel the melody make you love me tenderly

Anyway spiritually o lo lo

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

7 o'clock wo mba yɛ

Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ

2:30 wo ndaa yɛ

Call waiting

When I dey sick when I dey sick

Girl your body be my medicine

And girl your kiss my remedy

Nobody else only you and me girl

See I go love you taya oo

You're my heart desire oo baby

You wanna love be fire oo

Love be fire oo

See I go love you taya oo

You're my heart desire oo baby

You wanna love be fire oo

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah

Sumor mi yeah yeah

Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

7 o'clock wo mba yɛ

Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ

2:30 wo ndaa yɛ

Call waiting

7 o'clock wo mba yɛ

Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ

2:30 wo ndaa yɛ

Call waiting

Call Waiting โดย Mr Eazi/king promise/Empawa Africa – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์