menu-iconlogo
logo

KILONSO

logo
Lời Bài Hát
Some pray make I rise

Some pray make I fall

But bose wun oluwa lonsola oh

Ejo emi ko rara oh

Some pray make I win oh

And some pray make I shun

But wan ole pa kadara da

Oluwa ti ko

Kilonso ah eh eh

Kilonso eh

Oromi lonso ah

Bad boy wey dey tension ah eh eh eh

Kilonso eh eh

Kilonso ah eh eh eh

Oromi lonso ah

From local I go international

Person wey Dey find money

No dey for

Toba loose guard wan gbe tan

Bi omi we wo inu agbon kosi enitoye

Sati rahman lole so

Wanni mon do yanga

Wanni mon gberaga

Wanti buwari like say baba

But now dey cannot say nada

I just wan flex

And live my life

And do my best

And leave the rest

I no want stress

I no want stress

I no want stress

I no want stress

I just wan flex

And live my life

And do my best

And leave the rest

I no want stress

I no want stress

I no want stress

I no want stress

Kilonso ah eh eh

Kilonso eh

Oromi lonso ah

Bad boy wey dey tension ah eh eh eh

Kilonso eh eh

Kilonso ah eh eh eh

Oromi lonso ah

From local I go international

Make I tell you whats up

I'm on my way to the top

I know say dem dey feel the boy

Oromi lonso

Ask them why dem be hating

Coz I be grinding for my bread daily

Konse tori ki omotena pemin baby

I'm going higher tori temi yemi

Wanni boyranking you dey para

Karaye mapa kadara da

Ole bere mi lame

From cairo to uganda

Some no pray make I rise

Me keep rolling the dice

Oluwa nin sola

Me no go forget to do my part

Some pray make I rise

Some pray make I fall

But bose wun oluwa lonsola oh

Ejo emi ko rara oh

Some pray make I win oh

And some pray make I shun

But wan ole pa kadara da

Oluwa ti ko

Kilonso ah eh eh

Kilonso eh

Oromi lonso ah

Bad boy wey dey tension ah eh eh eh

Kilonso eh eh

Kilonso ah eh eh eh

Oromi lonso ah

From local I go international