It's so easy the nektunez yeah
Hey ha
Oya meno ameno
Oyadepe kirin
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
Ha how the thing goes how the ting goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha you want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha hey so you see how the thing goes
How the thing goes
Oya tell a men who blend you dimere dimere mantiro
And who and who mantire mo ameno
Oy okay
Ameno ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me ameno dori me
Ameno dori me
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Man all the n***as don dey find you
Because that n***a wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff ha hey
Come on let's go
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha you want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha hey shebi you see how the thing goes
I say tell a men who blend you dimere dimere mantiro
And who and who okay
Ameno ameno
Ameno ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo okay
Ameno dori me okay come on let's go
Ameno dori me okay
Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
'Cause he's a father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
'Cause if you do na him be say you don wrong again
And another time you go run again I swear
Ha
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha you want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha hey
Ameno oma nare imperavi ameno
Dimere dimere mantiro
Mantire mo ameno