menu-iconlogo
logo

Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba)

logo
Lời Bài Hát
So easy (it's Nektunez yeah)

Hey ha!

Oya meno (ameno)

Oyadepe kirin

Hekedimi yana kukirin

Help me tell them how the thing goes

How the thing goes (how de ting goes)

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

Ha! You want to bamba

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ha Hey! Shey you see how the thing goes

Oma nare imperavi ameno

Dimere, dimere, mantiro

Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)

Ameno do re

Ameno dori me

Ameno dori me

Ameno do

Dori me reo

Ameno dori me (ameno dori me)

Ameno dori me (okay, okay)

Ha! This one

Go school go school, you go dey press tools

And na the parameters you wan dey too

See even your papa no fit save you

For all the calamity wey him pikin don do

Men, all the niggas don dey find you

Because that n***a wey you peff

Oh boy e don puff

Come on lets go

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

You want to bamba

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Oma nare imperavi ameno

Dimere, dimere, mantiro

Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)

Ameno do re

Ameno dori me

Ameno dori me

Ameno do

Dori me reo (okay)

Ameno dori me (okay come on lets go)

Ameno dori me (ah okay)

Because you made it to the top throne

Let me see what my godfather can do

Coz He is the Father to the fatherless

A mother to the motherless

Am not to know what can do

We promised not to fight again

Not to do anything that will hurt again

Cos if he do na him he say e go hot again

Another time you go run again

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

You want to bamba

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ha hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno

Dimere, dimere, mantiro

Mantire mo, ameno