menu-iconlogo
logo

Honorable

logo
Lời Bài Hát
Mhmmn mhnmm ayee buu yeaa

Alhaja pikin oo yeah ohh ohh alhaja pikin oo yeah

Guys dema ride with you oh yea eh

Vibe with you

Strive with you

Live with you oh oh yea

Guys dema grind with you

Vibe with you

Laugh with you

When u cry dema cry with you

Honorable honorable honorable

Na dem be your honorable goons oo

Honorable honorable oh yea yea honorable

See na dem be your honorable goons oo

See my guy abeg take a chill pill

Old school no be new thing

Macbook e no deh use sim

Fake gees be acting up like dem dey do film

I say me no get time for bestie thing oh yea eh

If u talk pidigin or speak English

If na play make u stop this thing

Shout-out to the ones that believed in me

Shout-out to my guys in Obalende

Las las we go dey okay

Yeh we go dey alright

We go ball all day all night

Shout-out to my guys in Obalende

Las las we go dey okay

Yeh we go dey alright

We go ball all day all night

Guys dema ride with you

Vibe with you

Strive with you

Live with you

Guys dema grind with you oh yea eh

Vibe with you

Laugh with you

When u cry dema cry with you

Honorable oh yea eh honorable oh yea yea honorable

Na dem be your honorable goons oo

Honorable oh yea eh ooh oh oh oh honorable oh oh oh honorable oh oh oh yea eh

See na dem be your honorable goons oo

Na truth I dey talk no be lie oo

Real gees e no dey die oo

Dem dey always dey your side oo

Dem be your Tiwa savage with the Eminado

Shey na champagne we pop this thing

Chop the turkey I chop chicken

Dema talking we aren't listening

Dema calling we are not picking

Shout-out to my guys in Obalende

Las las we go dey okay

Yeh we go dey alright

We go ball all day all night

Shout-out to my guys in Obalende

Las las we go dey okay

Yeh we go dey alright

We go ball all day all night

Guys dema ride with you

Vibe with you

Strive with you

Live with you

Guys dema grind with you

Vibe with you

Laugh with you

When you cry dema cry with you

Honorable oh yea eh honorable oh yea yea yea honorable

Na dem be your honorable goons oo

Honorable oh oh yea yea honorable oh yea yea eh honorable

See na dem be your honorable goons oo

Jayzsynth on the beat Milla mix