menu-iconlogo
logo

Fada Fada

logo
Lời Bài Hát
Chineke nna emego kwa nwa ogbenye ezege

Every day by day I just day celebrate oo

Everything I do we just day p**e oo

I just want to say thank you Jehovah oo

See I'm living large I get angels for my ghetto

Never forget where I come from na from ghetto

O no no no no no no no no no no no no no no no

I just want to say thank you Jehovah oo

Buru ekene riwe otito

Fada Fada eeh

Fada Fada eeh

Adikwam loyal

Fada Fada eeh eeh eeh

Fada Fada eeh

Imaputa iru ogu nwanne belu ebelu

Anyi kolu gi ife Anyi furu nwanne u must kwere

See I come from East enter Street brother u know

Ejighim ife I turn to beast u already know

Imana onye ahu nyere m ndu mga efe ya efe

Onye ahu nyerem ego mga eto ya o

Imana ndi akpo gbara m boot mga eze ha eze

Asa ahu gbara m boot mga ako ya o