menu-iconlogo
logo

Financial Woman

logo
Lời Bài Hát
My fiancee

You no be Beyounce

Finance eh

Na so

Tell her say you no get money

That day you be ugly monkey

Seriously brother e no funny

Nobody go call you honey

Biakenenu, Okwu ego

Imakwana odi egwu oh

Eh ijikwa ego, ribe ego nunu

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Oge nna agba boy na nke oga Cele

Emeetrem asa afa ya bu Ebere

Ngwa na ofu mbosi oga afum na?

Osim nje zuo ike nneediri ekpere

Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho

And nna ahustle enwelom ogboho

Osi nam di local na bu onye ime obodo

Na mu erulo level ya, Abum Olodo

is nothing

Imana enyerem ego, onyem nothing

Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting

Abialum for lace oresim cotton

Even after all my spending ya akpachie

Anwagom ikem Ebere ya gazie

Irichagonumu turapumu okwaya

Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbaw

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh eh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh eh

Cut your coat according to size

No enter river open your eye

Make you no be like Hypnotize

My brother hustle hustle am tight

If you see this lady

She be natural accountant eh

Financial accountant

Emotional accountant

If you tell her sey you no get money

That day you be ugly monkey

Seriously brother e no funny

No body go call you honey

If she com know sey you don get money

That day you be sweetest honey

Everything na jolly jolly

Ribe egonunu

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Uwanuwa dicha one kind

Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan

Ichta aku everything go follow one time

By then ighota na agaracha must come back

Hapu okwu

Owu oku mere ka mmara ife

Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike

Mana kita muputa nsi everybody taba ife

I'm living good now nkem oga adizi iche

Kita wey I get better girl

Ebele ana esendzirim mail

Sim odi kamu echefugokwa then

Ichefucha? then

Hey, kita she wan okolopi

Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi

I don hustle tight

Now wey I don make the money

Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo oh oh

Na financial woman be that, relax oh

Iworiwo ribe egonu

Iworiwo, taba egonu

Na so oh