Carry hustle for my head
Mama so impressed, oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many night mo ma ke-ke'
Steady waiting for my pay day
I no come play
Hawki hustle for my head like say na bread for Agege
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal, and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Yea
J'ọn mọ, o ṣá mọ, yoko
She call me baby
Ṣé you know say the boy getti shoko (shoko)
I be big man inna
I be big man inna (inna boy)
E be like e dey shock una
E be like una go check (check my scores)
All love, all love, I dey there
'Cause if you do me jẹjẹ, and I do you tender
Ọlọhun, we fit dey forever, woman
Omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Ṣébí na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo ń gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas (Barnabas)
I getti sandal, and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas (yea-yea)
(Call me Barnabas)