menu-iconlogo
logo

I No Sure

logo
Letra
I no sure say I go miss you

I no sure say I go care

I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here

I no sure say I go cry

Not even once drop go commot from my eyes

So I know he is boo

I no sure say I go know say you go

I no sure say when I kiss you I don't even close my eyes

I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes

Don't even try to bow down cos my emotions can lie

So my baby boo I no sure say I go know say you go

Se you see this feeling na bcos of you

All the bad wey you do me

E don dey come back to you

That is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go

You see this feeling na bcos of you

All the bad wey you do me

E don dey come back to you

That is why e no go pain me when I'm sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go

I no sure say I go know say you go

I No Sure de Omawumi – Letras & Covers