menu-iconlogo
logo

Me Ke

logo
Letra
I see you wondering dey look at me

Like say I don dey craze aaa keh oh

Omo forget I just dey do my own I no dey look face aaa keh oh

Some people say she no dey reign again

Same people go change their mouth again

The funny thing be say my level now is on another place aaa keh oh

Now I'm stirring down the scrapper

Looking down on all the haters

Papa felicia I'm not your mate

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se eh e eh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se a aaa keh oh

Tamgba ko se eh yea yea

Tamgba ko se aaa keh oh eh yeye come on

I hear you've been talking my matter

You wey no love me no matter

Never make me run faster than time

Baba I dey loyal

See I don started from the street but the street never control me

Give dem all the hit but still never do me

No mind me I'm sorry

Mama never thought me

How to be lazy

Now I'm standing on my own

Looking out for all this mofos

Gba oh oh oh

I'm not your mate mate mate mate eh eh eh

Aaa keh oh

Tamgba ko se aa keh oh

Tamgba ko se eyin ota mi ooo aaa keh oh

Tamgba ko se aaa keh oh

Oh uh oh uh oh aaa keh oh

Ani tamgba ko se eyin ota mi ooo aaa keh oh

Basically speaking I'm the one to talk and miss

But if I quiet too much you go say my tongue dey miss

My only competition is myself I swear to God

I love to love

But if you shoot na me go stop yeye yeye

You see bad man dey kill oh

Everywhere I go dey put the music repeat oh

No be lie no be high

I'm doing good my brother

Now I'm stirring down the crapper

Looking down on all the haters

Papa felicia I'm not your mate

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se eh e eh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se aaa keh oh

Tamgba ko se a aaa keh oh

Tamgba ko se eh yea yea

Aaa keh oh come on

Aaa keh oh

Aaa keh oh

Aaa keh oh

Aaa keh oh eyin ota mi oooo

Aaa keh oh

Aaa keh oh

Aaa keh oh

Aaa keh oh