menu-iconlogo
logo

If you ask me

logo
avatar
Omawumilogo
ObisesanDavidJassylogo
Cantar no App
Letra
[Chorus]

If you ask me, na who I go ask?

The matter wey we see so, e tay wey e start

No be me go talk am, e heavy for mouth

If you ask me…The matter for ground…

Eh! Na who I go ask?

If you ask me, na who I go ask?

The matter wey we see so, e tay wey e start

No be me go talk am, e heavy for mouth

If you ask me…The matter for ground…

Eh! Na who I go ask?

[Verse 1]

The reason for the reason for the reason why I’m soliloquizing yeah

The things wey I dey see, wey I dey hear, I no go lie, e pass me

I’ve got to tell the story and I’ve got to tell it from the starting

About a man, a woman, and their girl pikin

Wait till the second verse before my story begins

[Chorus]

If you ask me; na who I go ask?

The matter wey we see so, e tay wey e start

No be me go talk am, e heavy for mouth

If you ask me…The matter for ground…

Eh! Na who I go ask?

[Verse 2]

oh The woman travel leave her daughter with the husband

Home a-lonely (home a-lonely)

E no tay I begin see the man, his daughter ad them dey play

Strong play (they play strong play)

A month later the daughter say her period delay

I ask her who touched her she say her daddy only

I don’t know what to say, I don't know what to tell her mother

E be like say she get belle

(Chorus)

If you ask me; na who I go ask?

The matter wey we see so, e tay wey e start

No be me go talk am, e heavy for mouth

If you ask me…The matter for ground…

Eh! Na who I go ask?

oh eh!

Na who I go ask?

oh eh!

[Verse 3]

The story wey I talk e be like say I dey play

But all this type of things they happen everyday

Speak out or take some action abeg you no delay

No let matters worse pass as e dey….as e dey

(Chorus)

If you ask me, na who I go ask?

The matter wey we see so, e tay wey e start

No be me go talk am, e heavy for mouth

If you ask me…The matter for ground…

Eh! Na who I go assssssssk?

eh!

Na who i go ask