menu-iconlogo
logo

Somtin

logo
Letra
You know you just gotta love who you love

Life is too short to do anything else

That's basically what I'm tryna say abi ah

Eh hm c'mon ah hm wey dem

My baby man not be perfect

Leave am for me

2 shirt 1 shoe 1 trouser

Leave am for me

And if he like he drive okada

Leave am for me

Leave am like that leave monkey

You wey dey yab another person

Look as you be leave monkey

Nobody here has nothing perfect

Do as you fit leave monkey

He loves me just the way I like it

And that's what I need right now

What I'm tryna say is

Somtin no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin

Somtin no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin

Oh yeah yeah

It's not unusual to meet people from different stations

And it is beautiful when the connect is not based on foundation

When love is mutual trust me everything else it don't matter

Trust me yeah it don't matter ohoo It don't matter leave monkey

You gotta do you cuz Imma do me I'm gonna do me yeah leave monkey

Life is too freaking short for me to be unhappy leave monkey

It's the warmth of the dance and the dance In his eyes when smiles that gives me life

That gives me life

Somtin no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin

Somtin no fine monkey no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin

So leave matter for monkey ey eee

No one should tell you how to live your life

Only you decide

It's up to you to know true happiness

Find it for yourself leave monkey

Hmm okpako eh oh yeah leave monkey

Oooooooo oh leave monkey hmm mmm

Somtin no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin

Somtin no fine

Him mama like am

Him papa like am

Everybody like am

So leave matter for somtin

Leave matter for somtin ey ey oooo

Your hands owo abo