menu-iconlogo
logo

Belle

logo
Letra
Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn, wonder

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn, wonder

Ehn ehn, wonder

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Tell me say you like me

Me sef tell you my own oh

When e reach to buy me fine things

E wola da rite iyeh

If I tell you say make you do me better

Try understand

As a woman wey like plenty money

Oya show me you fit shake your body

You be chairman no be for mouth eh

Chairman do something, pamurege

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Flavour, Omawumi, baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

Flavour, Omawumi, baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

The way you dey whine am go down down low

E dey coolu my heart eh

The way you dey shake your bum bum bum

E dey coolu my heart

You want am for Nairas or Dollars

You want am for Pound's or Euros

Anything for you baby

Coolu my heart

Oya dancia, dancia baby mi

Kporokoto Kporokoto ogini di

You dey coolu my heart eh

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe Azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn, wonder

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn, wonder

Flavour

Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

Flavour

Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

Ewooo